As Naija 56th independence anniversary don dey come, the Naija Christian Association CAN, don yarn say make Naija do 3 days fasting and prayer for the nation and oga Presido Buhari.
Na the CAN President, Samson Ayokunle, yarn this for statement.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.