Governor Of Kogi State , Yahaya Bello, Dey Alive O-Im Media Person

For weekend, tori dey waka about say Yahaya Bello,don kpemee.

Tori yarn  say e don rich like a week wey the governor no enter government house and come make plenty-plenty people to dey worry, naso some people kukuma conclude say im don die.

Na the DG for Media and Publicity for the governor, Fanwo Kingsley, yarn dis morning for  statement say the rumor na lie, say Governor Yahaya dey on break for two weeks and im go resume office  on Saturday November 12th.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply