We Wan Make Government Legalise Ashawo Work, So That We Can Fit Work For Morning, Afternoon And Night–Ghana Ashawo Dem

Ashawo dem from Adansi-Obuasi, Ashanti wey dey Ghana dey beg government make dem legalise their ashawo business so that dem go fit do their work  freely. 


Na for interview with Shaft FM, Mama Sweet,wey b one of the representative of Adansi-Obuasi ashawo babes yarn dis tori.
She yarn say :‘We wan make government  legalise ashawo business, make dem give us licenses so we fit operate, so that we can fit work for morning, afternoon and night, say some of them enter the business because dem no get any financial support from their family members

Leave a Reply