Ekiti State Resident Dem, Protest Against Buhari Government

People wey dey live for Ekiti state, protest  for Ado Ekiti this morning untop Buhari, say im government no good.

And for their placard wey dem carry,  some of dem say make dem check Kayode Fayemi well well.

Leave a Reply