If You Get K-Leg No Wear Mini Skirt-Alibaba

Naija Ogbonge popular jingo comedian, Alibaba, don take im Instagram to pour out im mind about sisi dem wey get k-leg and still dey wear mini skirt.

K-Leg is better than none… be content with what you have. But hey while at it, no mini skirts please. Don’t push it. It’s like Having pot belly an wearing body hug. Makawhy?

Leave a Reply