Buhari Dey Possessed – Fani-Kayode

Before-before Aviation Minister Femi Fani-Kayode wey dey react to the comentry of oga Buhari untop  im wife inerview for BBC.

Im say Oga Presido  Buhari dey possess by ”strange and powerful entities,” say the President need prayer.

Leave a Reply