Ehinome Don Knack Another Age Today

Today na our lovely baby Ehinome’s 3rd birthday.

This pikin enh,  her papa na one of our ogbonge readers wey no dey take madamaproko play,  so therefore, Madamaproko and co dem, dey wish you Happy birthday dear, you go grow well and get money pass your papa and mama.
We dey wish you many many great things in life.

Leave a Reply