Eniola Badmus Dey Thank God As Im No Let Her House Destory With Fire

Naija Ogbonge popular jingo actress Eniola Badmus don reveal to us from Snapchat say fire enter im house yesterday night, as she dey thank God and her neighbours as dem save her life.

Leave a Reply