13 Years And We Still Dey Carry Go-Van Vicker With Im Wife Dey Celebrate Wedding Anniversary.

Ogbonge popular jingo Ghanaian actor wey also dey show for Naija film dey jolificate 13th wedding anniversary with im wife Adjoa today October 16th.

Im share this photo of their wedding and comentry :

‘13 years and counting…what more can I say? #MyLife#MySuccessStory #Marriage #vanvicker’

Vanvicker don born 3pikin

Leave a Reply