Aprokos Dem Wey Say Surgery No Good, Where Una Dey – Tonto Dikeh Share Photo Of Her Body After Surgery

Tonto Dikeh don  take to her Instagram page to share throwback photo as she show her body before she take do plastic surgery and a recent one she take after surgery to show her transformation.
The actress thank God say she take the decision as it bring back her confidence.
Make Una read wetin im yarn
Where are the aprokos that said surgery is not good oooo??? May my old body be your portion, Rolling eyes… (If I slap you? Your eyes will shift)
She added the hashtag #ProudlyACosmeticSurgeryBaby.

Leave a Reply