Make Una See Benue State Governor, As Im Dey Chop Akamu And Akara For Local Joint

Make una see Samuel Ortom, wey bi the Governor of Benue State,dey chop Akamu and Akara for one local joint for Gbajimba village.

The governor, na im wear shirt wey get stripe and Jeans, wey sidon for left and the two people wey join am na SUBEB chairman Dr. Tachim and elder Sam Damayaa.

Leave a Reply