Na Bobrisky Give Mi Liver Chop-The Diva

One Instagram page @DiaryofaNaijaGirl share this photo of one Naija gay wey yarn say im bi Seun “The Diva”.

Seun na hair stylist wey get im salon for Oniru market.
Im yarn say na one male Barbie Idris Okuneye wey dey call imsef Naija male Barbie give am liver chop,  if no bi dat, im no go dey bold tell the world who im bi.

Read wetin im write.

“My name is Seun “The Diva”. I am a very good hair stylist and I want to own my own salon in future. This is how I have always been. But the truth is Bobrisky has made people like me bolder to be who we are, no shame. I know now people will talk. Now if people come for me, I’ll give it to them back. I don’t send. Live and let others live”

Leave a Reply