E Dey Sweet Mi As Naija No Get Shingbain For Pocket – DG Of National Orientation Agency Na Im Yarn Dis One

Mr. Garba Abari,wey bi the Director General for National Orientation Agency, don yarn say im dey happy well well and im body dey sweet am as Naija no get shingbain for pocket..

Abari yarn this tori for interview with tori people dem for Punch,  Abuja,say na this administration people eyes don dey open to see how matta don become.

Leave a Reply