Government Don Declare Holiday For ALL Women Wey Dey Do Menstruation

In a month, Women dem wey dey menstruate don get a day permission to call  their office to take off for work.

Tori for BBC yarn say dem call the day “Mother’s Day” say na for all young and old women dem for Zambia.

Say any employer wey deny any sisi or any woman wey dey work for dem this mother’s day entitlement, say dem go prosecute am.

Na Zambia Congress of Trade Unions (ZCTU), bring dis law out and dem com yarn say the law dey very important.

 

2 Comments

  1. Anonymous

Leave a Reply