MTN Don Suspend The Contract Wey Dem Get With Their Celebrity Dem

MTN Naija don suspend the ambassadorship wey dem get with their ambassadors dem, people like

Project Fame ambassadors wey dem bi Iyanya, Praiz and Chidinma, and other other ambassadors Falz, Skales, Tekno and Nkem Owoh, and ko.

MTN don tell dem say dem no get job for them again no roles for them at the moment and didn’t want to renew their contracts immediately. So right now, everything is pending.

Leave a Reply