Teju Babyface And Im Wife Tobi Dey Celebrate Dem 4th Wedding Anniversary Today.

Ogbonge popular jingo Comedian wey also dey do talk show Teju Babyface with im wife wey bi be Before-before model and make up artist, Tobi Oyelakin dey do their 4th wedding anniversary today 

The both of dem marry September 1, 2012.

Leave a Reply