Buhari Dey There Dey Invite Chinese Dem to Naija, Chinese Govt Dem Dey Throw Naija  People Commot Their  House  – FFK

Femi Fani-Kayode don take  his Twitter handle on Thursday morning April 9, to react to the tori of the invitation of 15 Chinese doctors to Naija to help fight against the COVID-19.


Make Una read wetin im yarn


”Whilst Buhari is inviting the Chinese to Nigeria to “help fight Covid 19”, the Chinese Govt. is throwing Nigerians out of their homes, persecuting them, subjecting them to the most vile & despicable human rights abuses & mocking, insulting & humiliating them on a daily basis!’.’

Leave a Reply