Make Una No Add Join My Age, I No Bi 39 year Old O! – Eniola Badmus

Una remember say Ogbonge popular jingo Naija actress,Eniola Badmus jolificate im birthday some days ago,

Tori people wey jolificate am bin dey tink say she bi 39 years old but the sisi don yarn say she bi 33 years 

Leave a Reply