Cossy Orjiakor Don Name Her Two Cat Buhari And Goodluck

The sisi share the cat dem photo for her instagram page and yarn say dem name na Goodluck and Buhari, say as both of the dey together dem deu discuss Naija Economy.

 

Leave a Reply