Davido Don Open Up, As Im Speak On His Relationship With His Baby Mamas Dem (Video)

David Adeleke, wey una sabi as Davido don speak up about his relationship with the mothers of his children dem and how dem dey take communicate.

Im yarn dis tori for  interview with Ndani TV.

Im yarn say im no really have issue with im first baby mama, Sophia Momodu, say na their parents dem get issues and it affect their relationship.

His second baby mama, Davido say dem dey very cool with theirsef and dem be friends for a long time.

Make Una Watch the video ;

 

Leave a Reply