I No Go Resign – Dogara

Speaker for the House of Representatives, Yakubu Dogara, yarn say im no go resign as speaker untop all the allegations of budget padding dem wey Abdulmumin Jibrin don yarn.

Im say im bi lawyer and don do legislator for some time, say im never hear of any offence wey dem dey call budget padding

Leave a Reply