Anthony Joshua Na My Spiritual Husband – Daniella Okeke

 

 

Nollywood actress, Daniella Okeke, don continue her campaign as she dey plan to win the heart of Obodo Oyinbo British boxer, Anthony Joshua, as she take her social media page to call him her spiritual husband.

The 32-year-old share a picture of Joshua on Instagram on Tuesday

Make Una read wetin im yarn ;

See as person Spiritually husband Fine. Baby wat soup should I make for u 2day?”

 

Leave a Reply