The Reason Why I Sue Fayose Bi Say… – Aisha Buhari

Wife of Oga Presido Buhari, Aisha Buhari, yarn say the reason why she sue Ekiti state governor


  Na because Ayo Fayose bin dey always yeye her and dey lie untop her head for wetin she no get hand for. 
She yarn dis for interview with dem Hausa service of the Voice of America yesterday August 5th.

Make Una See Video Here

Leave a Reply