Sometimes I Bin Dey Regret The Things Wey I Don Yarn For Past’ – Donald Trump

Donald Trump wey bi one of US Presidential candidate yarn wetin im never yarn before for campaign rally for Charlotte, North Carolina,

  say im dey regret somethings wey im don yarn for past, say im dey yarn truth but im sorry,
Make Una Watch Video

Leave a Reply