Buhari No Go Disappoint Us -Obasanjo

Before-before Naija Presido, Olusegun Obasanjo don express im confidence say oga Presido Buhari no go fail for im sit.

Im yarn say since the time Buhari don start as president im never disappoint Naija, say Im trust am well well as im(Buhari) no go fail Naija people and im know say Buhari go overcome all the Kata-Kata wey the country face.

Leave a Reply