Comedian Elenu With Him Wife Yabbis Instagram Follower Wey No Gree Mind Her Business

I no no wetin concern agbero with overload.

Naso one Instagram follower wey i no no wetin concern her for husband and wife mata, yabbis Elenu wife, Jane say she bi “oversabi wife”.

Untop say, she dey tank everybodi for Instagram wey wish her husband Elenu happy birthday .

Elenu wey no take the mata funny at all, come put mouth together with him wife yawa the girl well well.

Na their commentary bi dis…

Leave a Reply