Naija People Dey Para As Dem Fire Kemi Olunloyo Untop Say She Yabbis Pastor Adeboye

Naija people dem don blast Kemi Olunloyo Untop say she yabbis Naija Ogbonge popular jingo man of God, Pastor Enoch Adeboye

 untop tori wey im yarn say make men dem no marry any lady wey no fit cook or pray for one hour.

Naso Kemi with her big mouth yarn say the humble man of God views na trash, say im don brain wash all im followers.

Fans dem wey no like wetin she yarn begin to dey blast her.

Leave a Reply