Osun State Governor, Wan Expel Pikins Wey Dey Wear ‘Church Robes’ Go School

As court don agree for Osun State make Muslim female students dey wear their hijab go school, the Christians for there no happy,  naso dem kukuma tell their pikin too make dem dey wear dere church clothe go school..

Gov. Rauf Aregbesola come yarn yesterday say if im catch any student for public school wey wear clothe weybdem no ask am to wear,  na there the person education go stop o!

Leave a Reply