Oga Presido of obodo oyinbo (United States of America) , Barack Obama don become 55 years old today and im wife, Michelle, take her twitter handle to wish am happy birthday.
Barack Smile Dey Totori Me Everyday – Michelle Obama
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Yahya Jammeh Gra-Gra Don End, As Hot Fire Don Carry Am Comot Im Presidential Sit
Popular female rapper, Cynthia Morgan has recovered her stolen car! …
Cynthia Morgan’s Stolen Range Rover Recovered
African Independent Television, wey dey Benin Edo state, don sack …
AIT Don Sack All Im Staff For Benin Office
I can hear those bells ringing already ! Hmm! am …