Make Una Write Una Will Before Una Travel O– Muslim Cleric Don Yarn

One Islamic scholar,wey dey base for Abuja, Sheikh Yahya Al-Yolawi, don advise the people wey wan go pilgrim make dem settle the people dem don owe money.


Im also yarn say make dem write their will  and leave am for house before they travel to Saudi Arabia.

Leave a Reply