I Dey In Love With Oga Presido Buhari Style – Cross Rivers Governor

Ben Ayade wey bi Cross River Governor don yarn say aldough im bi PDP member, but im dey in love with the style and ability of oga Presido Buhari..

Im come say Buhari no dey do like party leader but im dey do like father of the country, Say as Buhari come dey fight corruption come make im fall for am more and more.

Im come add say even as im bi e PDP,  oga Presido dey give  im attention and answer am anytime im ask for something.

Leave a Reply