Na Rice Wey Expire Federal Government Give Us As COVID-19 Palliatives – Benue Govt Don Cry Out

Benue state government don reject three trailer of rice wey the Federal Government through the Ministry for Humanitarian Affairs give COVID-19 palliatives.
Na the Chairman of the State Emergency Committee on COVID-19 and Deputy Governor Benson Abounu yarn dis tori.
Make Una read wetin im yarn ;
“Government cannot afford to risk the health of its citizen by given them expired rice to eat.”
Im also reveal say the state government spend about N2 million to purchase the bags of rice.

Leave a Reply