My Papa Never Die O! Abeg No Take Una Mouth Kill Am-Yul Edochie

The pikin of Pete Edochie, one ogbonge popular jingo actor, Yul take im twitter handle to comentry on people wey dey carry rumour say im papa don die.

Leave a Reply