Jonathan No Helep Naija Save For The Day Rain Go Fall- President Buhari

President Buhari don yarn say the Before-before administration wey Goodluck Jonathan lead,

don fail as dem no save for the day wey rain go fall, say na why everything don turn upside-down

Oga Presido Buhari yarn this for the 12th All Nigeria Editors’ Conference (ANEC) 2016 for Rivers state.

Leave a Reply