Court Don Sama Prison For One Woman Wey Kill Im 9-year-old Pikin And Keep Her Body For Fridge

Corut dem don sama one woman 40years Prison term for Texas untop say she kill im  9-year-old daughter,and come keep the girl body for inside fridge for their house for Houston.

The woman, Amber Keyes, wey bi 37 years old don yarn say she dey guilty because she neglect her pikin Ayahna Comb.

Leave a Reply