I Still Be Boko Haram Leader-Abubakar Shekau

Abubakar Shekau don yarn for audio say im still be the leader of terrorist group, Boko Haram, say al-Barnawi dey try to plan coup against am.


Him release the audio message after some hours wey BBC bring out one report about ISIS say dem announce Abu Musab al-Barnawi as Boko Haram new leader.

Leave a Reply