Toke Makinwa Dey Support Pastor Adeboye; As She Sef Yarn Say Make Ladies Dem No Marry Man Wey No Get Job

Pastor Enoch Adeboye don dey trend since the day wey im don put advice down about marriage say make men dem no marry woman wey no fit cook cook or pray for one hour.

Him also yarn women say make dem marry any man wey no get job.

Naso Toke Makinwa put mouth and support Pastor E. A Adeboye.

See Wetin She Yarn:

Leave a Reply