Finally Finally , Arsene Wenger Don Sign Two Big Players

Arsenal coach wey be Arsene Wenger wey plenty people for obodo naija dey call baba Ijebu don finally agree to sign two big players as fans dib begin boo am say make he spend serious money if he wan win league this season.

Transfer report from emirate don show say
Lucas Perez and Shkodran Mustafi, don do their medicals today to join the previous arrivals of Granit Xhaka, Rob Holding and Takuma Asano.

Na like say both players go cost Arsenal over £50k. But as e be for naija proverb, soup wey sweet, na money make am sweet.

Arsenal fans don begin jubilate worldwide say make clubs like Man U, Man city, Liverpool, Chelsea and others begin rehearse how to cry.

Leave a Reply