I No Wan Marry Again, I Just Wan Born More Pikins – Britney Spears

Britney Spears wey bi 34 years old and wey don get two pikin don yarn say she no wan marry again but say she wan make she born three more pikins dem.

She yarn dis tori for one Late Late Show with James Corden

Leave a Reply