Prof. Wole Soyinka Dey Do Im 82nd Birthday Today

Naija Ogbonge playwright and poet, Professor Wole Soyinka, wey bi the first African person to get award of the Nobel Prize for Literature in 1986,

 don add another year  today, 13th July, 2016. Happy Birthday to him!

Leave a Reply