I Dey Wear Bum Short O! So That ToothPick Leg Girls Dem No Go Come Collect My Husband- Mercy Aigbe

For one radio interview,popular jingo actress Mercy Aigbe-Gentry, yarn say she dey wear bum short for house so that “toothpick leg” girls dem no go collect her husband from her.

As Adunni Ade wey dey the interview too yarn say she no dey wear am for house as na inappropriate dressing.

Lol!  Na true yarn o!  Ladies no dey smile.

Make Una See The Interview Video Here

Leave a Reply