John Dumelo Don Yarn Us Tori About Who Im Dey Give In Tithe

Ghanaian Actor, John Dumelo don yarn us tori about who im dey give im tithe to, say church no bi him priority as other people need am better pass the church. 

Make Una read wetin im

“I give my tithe to the needy most of the time. I think they ne27t know if it’s wrong,”

Im post dis tori for im Twitter

Leave a Reply