P-Square Don Come Back Together O! – Na Peter Okoye Yarn Dis Wan

All una Psquare fans, Peter Okoye don yarn say the Kata-Kata wey happen dem get don finish, say dem don become one again and their brother Jude don come back as their manager.

Make una read im statement and video he released

Make Una Watch Video Here

Leave a Reply