Uche Maduagwu Don Attack Adesua Etomi Because  Say She Disrespect Lauretta Onochie

Nollywood actress, Adesua Etomi don come under attack by actor, Uche Maduagwu untop say she lambast President Muhammadu Buhari aide, Lauretta Onochie.
The lovely wife of Naija musician, Banky W, slam Lauretta Onochie after the she share a picture of some little children wey wear face masks wey dem make out of cartons as she advise people say e dey important to  wear face masks.
Uche Maduagwu wey disagree with Adesua Etomi as im blast her
Make una See  screenshot of his post below:

Leave a Reply