I Wan Do Delivrance For My Pikin, Na Why I Chain Am-Celestial Pastor Wey Chain 9 YearOld Pikin

Una remember say dem don arrest Francis Taiwo, the father of the nine year old pikin, Korede Taiwo wey im use chain tie am for inside room without giving the pikin  food for weeks for the Celestial Church of Christ (Key of Joy Parish), for Ajibawo, Otta in Ogun state.

For the tori wey im yarn police people dem for station, im say, im wan do delivrance for im pikin, na why im im chain am because the boy dey steal too much.

Leave a Reply