Ogun State Governor Don Sack One Of Im Commissioner

Ogun State Governor, Ibikunle Amosun, don yarn Commissioner IV wey dey,  State Civil Service Commission, Ebenezer Oluwole Olubena make im pack im load comot the office with immediate alacrity.

For statement wey, Taiwo Adeoluwa wey bi the secretary for the government write, im yarn say the reason na because Ebenezer Oluwole dey anyhow and misbehave for office.

Leave a Reply