I Give Una 14 days To Defreeze My Account – Patience Jonathan Don Put Voice Down For EFCC

Before-before Naija First lady, Patience Jonathan, don put voice down for EFCC, say she give dem 14 days wey start from September 18th 2016,to defreeze the $15m wey dem find for the accounts of the four companies wey she don link with or dem go face legal action.

Leave a Reply