Ogbonge Actress Joke Silva Dey Jolificate Her Husband Olu Jacobs, As Im Clock 74th Today

Ogbonge popular jingo Naija actor Olu Jacobs don add another age today July 11th.

Im wife, wey also bi ogbonge for film mata, Joke Silva share message to jolificate im.

Leave a Reply