I No Fit Say When Economy Recession Go Stop-Kemi Adeosun

Kemi Adeosun wey bi Minister of Finance, don yarn say she no fit predict when the  economic recession go end.

Madam ‎Adeosun yarn dis for interview with tori people dem. She say e fit take long but Naija for sure go comot from it, say positive signs don dey show face.

Leave a Reply