Naija Federal Government Don Declare Public Holiday For Una

Federal Government of Naija don declare July 5 and 6, 2016, say na public holiday,to jolificate Eid-el Fitri.


Dem say make una use the holiday opportunity to “create spiritual rejuvenation, make una create unity and peace, as to get strength to bond togetherness to make Naija strong well well”

Dem come una, make una give una President, Oga Muhammadu Buhari total support.

Leave a Reply